Sunday, January 4, 2026 - Charles Oputa, aka Charley Boy or Area Fada, has called out women who send him direct messages, hitting on him.
He stated that even though he is clearly married and has
also made it clear that his prostate cancer surgery affects his male member,
women still disturb him for marriage.
He shared a photo collage of him and his wife and wrote:
"Truly, truly wonders shall never end.
"Upon say I don’t go for television announce say my
prick don d!e, after my prostate cancer Operation.
"Women still dey worry me, say dem wan marry me. Even
knowing am married and very loyal to my wife.
"No be money I get. No be fine I fine, but dem no wan
make I rest.
"The other day, one of dem gifted me with 10ml for New
Year. I had to ask, what string was attached, she said nothing. She's just
helping my ministry( Charlyboy Foundation for Men)
"Guys, biko I no understand the levels again. Yes, I
use to be a player many decades ago, my wife even hol my report card, but I don
repent since almost 4 decades ago.
"Na like dis wey one London mad woman, come Nigeria
call police for me, say after she take care of me, I come abandon am, say she
spend 45mil on my head say I decive am. Just see rubbish.
"Women, make una allow me rest, if I vex I go fu*k una
up ooo.
"Make una no dey try me like dat.
“My kini don d!e, leave me the fu*k alone.”

0 Comments