Wednesday, February 14, 2024 - Actress Anita Joseph and her husband, Fisayo Olagunju, are celebrating their 4th wedding anniversary today February 14.
Anita and Fisayo got married in 2020. The
curvy actress took to her Instagram page to celebrate their union. While
addressing those who lacked fate in their union, she wrote;
‘’Happy Four year’s Anniversary to the
OLAGUNJU s
Even as them
say we no go last reach for 2months “
Even the
ones Wey Bet say them no fit last how how “
Say na film
we Dey act “
Na so we
still Dey act the Film Dey carry go
Now 4years
Don waka we still Dey carry go ..
Even some of
Una Wey still Dey this comment section folllow talk am
You see why
I Love God
His gifts
makes rich and adds no sorrow “
God showed
off and showed out shallom
@realmcfish
them@no know say we stubborn pass like this shallom''
Congrats to them!
0 Comments